
13/09/2025
BREAKING 🚨🚨🚨
Hilda Bassey just exposed Nigeria say na pøor and hüngr¥ country. People crying for ordinary jollof . My advice to Hilda Bassey if anyone wey know her let her hear this . This your Guinness record how it take contribute to Nigeria?
This your record and BBN Naija is the same thing, diverting the attention of the people into wetin no dey relevant in the country. That rice na quantity over quality . No be to put rice for water he don say he sweet. Last time you break record, Nigeria supports you, now you don come again, na only record you sabi you break , you no get another thing you fit do with your life ?
We must stop to dey support things like this because one day, one girl go come out say the girl with the biggest BBL in Nigeria.
- Gehgeh