Ibani Hour

Ibani Hour Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Ibani Hour, Broadcasting & media production company, 9 Station Road, Port Harcourt.

Ibani Hour is a radio programme airing every Tuesday and Thursday on Bonny Fm90.9 by 5:00pm-6:00pm and recap on Sundays by 6pm sponsored by NLNG Limited & Produced by Grafton Entertainment

14/08/2025
14/08/2025

Challenge Naomi Brown and stand a chance to win 20k💯

🔶Drop your own video and tag your friends to follow our page

Iyeminapu ibinye imim o💯🔥 on today’s episode we wan tori about one better handwork wey dem dey call ALGON WELDING and ou...
14/08/2025

Iyeminapu ibinye imim o💯🔥 on today’s episode we wan tori about one better handwork wey dem dey call ALGON WELDING and our guest today go be Mr. Elijah Jumbo ✨

🔶 You know about this skill and its significance? Oya, tag any algon welder you know👇🏽

🔶 You know say, na person wey get better handwork dey see food chop? 😉

🔶 ALGON welding na correct handiwork wey any Ibani man fit do to put food for table💯

🔶 If you wan know and learn about ALGON welding and it's value then make you tune in to Bonny Fm 90.9 by 5:00pm today for this interesting episode 👌🏼

🔶 You fit listen to IBANI HOUR live on www.bonnyfm.com at 5:00pm

🔶This Ogbonge program, na NLNG dey sponsor am and na dem dey inspire a sustainable future 💯

🔶 Try make you follow hour on all our social media handles wey be:
Facebook::: Ibani Hour
Instagram:::
Twitter(X)::: Ibani_hour

🔶 In case you miss any of our episodes before before, you fit listen again on top www.ibanihour.ng

🔶 We still dey on top Spotify, so check Ibani Hour for Spotify
IBANI HOUR, VOICE OF THE IBANI PEOPLE 💯 🔊

Iyeminapu ibinye imim o💯🔥 on today’s episode we go tori about the importance of FAMILY PLANNING and our guest go be Mada...
12/08/2025

Iyeminapu ibinye imim o💯🔥 on today’s episode we go tori about the importance of FAMILY PLANNING and our guest go be Madam Jacqueline Allison ✨

🔶 Sotonye, you know say e get as you go plan your family you no go born 20 children come begin suffer dem?🤔

🔶 Wetin you know about FAMILY PLANNING and why e dey necessary?

🔶 No miss this interesting episode, listen to us live on www.bonnyfm.com and make you tune in to Bonny Fm90.9 by 5:00pm to enjoy correct gist✅

🔶 Follow IBANI HOUR on all our social media handles for Facebook, instagram, X to listen and enjoy better better tori👌

🔶Every Sunday, we dey play a recap of the weekly program but to listen to previous episodes, visit www.ibanihour.ng

🔶 Remember say na NLNG dey sponsor us and na through Grafton Entertainment all these better tori dey reach us 💪🏽
IBANI HOUR, VOICE OF THE IBANI PEOPLE💯🔊

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥 on today's episode we go tori about PIPE FITTING AS A VOCATIONAL JOB in BONNY ISLAND and our ...
07/08/2025

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥 on today's episode we go tori about PIPE FITTING AS A VOCATIONAL JOB in BONNY ISLAND and our guest today go be Michael Dienye Jumbo ✨

🔶 You know say, na person wey get better handwork dey see food chop? 😉

🔶 Pipe fitting na correct handiwork wey any Ibani man fit do to put food for table💯

🔶 If you wan know and learn about PIPE fitting and it's value then make you tune in to Bonny Fm 90.9 by 5:00pm today for this interesting episode 👌🏼

🔶 You fit listen to IBANI HOUR live on www.bonnyfm.com at 5:00pm

🔶This Ogbonga program, na NLNG dey sponsor am and na dem dey inspire a sustainable future 💯

🔶 Try make you follow hour on all our social media handles wey be:
Facebook::: Ibani Hour
Instagram:::
Twitter(X)::: Ibani_hour

🔶 In case you miss any of our episodes before before, you fit listen again on top www.ibanihour.ng

🔶 We still dey on top Spotify, so check Ibani Hour for Spotify
IBANI HOUR, VOICE OF THE IBANI PEOPLE 💯 🔊

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥on today’s episode we go tori about the HISTORY OF BONNY KINGDOM TRADITIONAL LEADERSHIP & THE ...
05/08/2025

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥on today’s episode we go tori about the HISTORY OF BONNY KINGDOM TRADITIONAL LEADERSHIP & THE MODERN ERA and our guest na Se-alabo Abel Attoni ✨

🔶 As a Bonny man/woman, you know the pattern about our traditional leadership? Oya listen and learn

🔶 Tune in to fm90.9 by 5:00pm today as we tori this sweet matter, you fit also listen live online via www.Bonnyfm.com

🔶 Make you follow IBANI HOUR on all our social media platforms for more correct information and tori about the Ibani Culture💯

🔶Remember, this better program na NLNG Dey sponsor am as them Dey ginger for a sustainable future 💯💪🏽
IBANI HOUR, VOICE OF THE IBANI PEOPLE💯🔊

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥 on today’s episode we go tori about the ogbonge event wey NLNG organize for their Right of Wa...
31/07/2025

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥 on today’s episode we go tori about the ogbonge event wey NLNG organize for their Right of Way contractors✨

🔶 NLNG been hold one engagement session with their ROW contractors and IBANI HOUR dey present💯

🔶 Oya make we listen to how the session take waka by 5:00pm on top fm90.9 or you fit listen live on top www.Bonnyfm.com

🔶 Make you follow Ibani Hour on all our social media platforms 👌
IBANI HOUR,VOICE OF THE IBANI PEOPLE💯🔊

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥 on today’s episode we go tori about HEPATITIS and our guest go be Dr. Wori P. G ✨🔶 you know s...
29/07/2025

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥 on today’s episode we go tori about HEPATITIS and our guest go be Dr. Wori P. G ✨

🔶 you know say Nigeria looses #17.9tn, 4,252 lives yearly on hepatitis?

🔶 wetin you know about Hepatitis?

🔶 Join us today on Bonny Fm90.9 by 5:00pm and listen to this educational program or listen live on www.bonnyfm.com

🔶 Follow IBANI HOUR on all social media platforms and get more insightful and interesting content 💯
IBANI HOUR, VOICE OF THE IBANI PEOPLE💯🔉
#200

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥on today’s episode we go tori about the IMPORTANCE OF VOCATIONAL TRAINING & SKILLS DEVELOPMENT...
24/07/2025

Iyeminapu ibinye imim o 💯🔥on today’s episode we go tori about the IMPORTANCE OF VOCATIONAL TRAINING & SKILLS DEVELOPMENT IN BONNY KINGDOM and our guest go be warisenibo Christian Ezekiel Hart ✨

🔶 As an Ibani man/woman, which skill you get?

🔶 Make we tune in to listen to this interesting episode on top Bonny Fm90.9 or listen live for the website www.bonnyfm.com

🔶 Follow our page on Facebook, instagram and X to dey see interesting stories about the ibani people 💯

🔶 To listen to previous episodes, visit our website; www.Bonnyfm.com
IBANI HOUR, VOICE OF THE IBANI PEOPLE💯🔉
#200 💸

Iyeminapu ibinye imim o💯🔥On today’s episode we go tori about our ibani names and their meanings and our guest today go b...
22/07/2025

Iyeminapu ibinye imim o💯🔥On today’s episode we go tori about our ibani names and their meanings and our guest today go be Adaobu Blue-Jack ✨

🔶 Wetin be your ibani name and the meaning?

🔶 Tell us your ibani name and meaning for the comment section👇🏽👇🏽👇🏽

🔶Join us today by 5:00pm as we tori this interesting matter on top fm90.9

🔶 You fit listen live online via www.Bonnyfm.com

🔶 Make you follow IBANI HOUR on alll our social media platforms for more interesting stories about the people of Ibani nation 👌
IBANI HOUR, VOICE OF THE IBANI PEOPLE💪🏽🔉

Address

9 Station Road
Port Harcourt
500001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ibani Hour posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Ibani Hour:

Share