Waji's Food Mart

Waji's Food Mart Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Waji's Food Mart, Digital creator, Rukpokwu, Port Harcourt.

Better cow skin now available.Highlightsfollowers
29/08/2024

Better cow skin now available.
Highlights
followers

Palm oil is now available
15/08/2024

Palm oil is now available

01/08/2024

For this month of August, everywhere good for you! Everything go soft, God go make all your work bring better profit, places wey your name enter, na only good good things go comot for you.

Happy August from Waji's Food Mart.

29/07/2024

We are open for business

18/07/2024

Hand peeled melon
One custard is 11k

13/07/2024

Abegi I no dey form again!
Buy wetin i dey sell…..

This one no be meme😂
Responsibility plenty to settle😭

If I have wronged you or I look rugged for your eyes
Or I have talked with boo you dey crush on
Or you are a Chelsea fan or Arsenal fan
Or my pictures ain’t beautiful enough
Or you dey eye me(man)
Or you dey vex for me

Biko I’m sorry😭
Find a place in ur heart that ur ex broke and forgive me!!!
Buy my market or repost my market or refer
Biko😭😭😭😭😭…….
I no dey form again ooooo
I am broke ooooo
Buy from me Abegi😭😭😭

No come dey post my pictures up and down when brokenness kill me!
My soul will hunt you oo😭 as Nicholas Jackson is hunting Chelsea 😭.

Forgive Whatever I did🙏

This is not a meme

WhatsApp: 08105957520
Facebook : Waji Darius

's food mark
Darius your sure plug

13/07/2024

Address

Rukpokwu
Port Harcourt

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Waji's Food Mart posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share