Ann’s Corner

Ann’s Corner Welcome to my corner , Pls dont leave without a f0ll0w ❤️😫🙏🏻
(39)

Success doesn’t come from what you do occasionally — it comes from what you do consistently.Let’s be consistent in every...
26/09/2025

Success doesn’t come from what you do occasionally — it comes from what you do consistently.
Let’s be consistent in everything we are doing in order to achieve a greater results

E get the kind li£ person go give youYou go first look yourself weda dey write múmú for your headSome people sabi li£ Eh...
26/09/2025

E get the kind li£ person go give you
You go first look yourself weda dey write múmú for your head
Some people sabi li£ Ehnn 😫💔

What could be wr0ng ?0.01 for 4.2m vi£ws, I don confirm am say marck wcked pass tinubu 😂💔
25/09/2025

What could be wr0ng ?
0.01 for 4.2m vi£ws, I don confirm am say marck wcked pass tinubu 😂💔

Call me w£ird but I find a very big difference between "love you" and " i love youOr what do you think ? 🤔
25/09/2025

Call me w£ird but I find a very big difference between "love you" and " i love you
Or what do you think ? 🤔

You deh vex say i lêak secrêt wey you tell me, if e easy to keep why you tell me?😂💔
25/09/2025

You deh vex say i lêak secrêt wey you tell me, if e easy to keep why you tell me?😂💔

You may not be there yet, but you’re closer than you were yesterday. Keep showing up. Keep trying. Even when it feels sl...
24/09/2025

You may not be there yet, but you’re closer than you were yesterday. Keep showing up. Keep trying. Even when it feels slow, even when it feels hard—progress is happening. Trust the process.

Una sure say this life na still turn by turn?😭😭💔
24/09/2025

Una sure say this life na still turn by turn?😭😭💔

Why buy shaving stickfor 500 naira when you can boil water? and do it the chicken way? 😏Just tell me why 🙃
24/09/2025

Why buy shaving stick
for 500 naira when you can boil water? and do it the chicken way? 😏
Just tell me why 🙃

Una really Dey talk for this space ooo , wetin come be this one now 😫😂💔
23/09/2025

Una really Dey talk for this space ooo , wetin come be this one now 😫😂💔

Finally yuliana Edochie  dreams has come true Queen may has finally accepted polygamy marriage she has gone back to her ...
23/09/2025

Finally yuliana Edochie dreams has come true
Queen may has finally accepted polygamy marriage she has gone back to her husband
She and Juju obasi are now living in the same house as Co wife's . See as juju Obasi just Dey smile like say she win l0ttery 😂💔

U dey love beauty wey another man dey maintain.If dey b!ll you now o, you will go offline for like one month, continue d...
23/09/2025

U dey love beauty wey another man dey maintain.
If dey b!ll you now o, you will go offline for like one month, continue dreaming uncle 😂💔

I just Dey find boy whey go b0rn for me make I open provision store for am😫
23/09/2025

I just Dey find boy whey go b0rn for me make I open provision store for am😫

Address

Suleja
2904

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ann’s Corner posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Ann’s Corner:

Share