The Johnson's family TV

The Johnson's family TV β™ˆβ™ˆfamily entertainment/helping hands to the less privilegedπŸŒ΄πŸ€πŸŒ΄
(47)

07/11/2025

My hand no dey oo 😜 dem too play oo

07/11/2025

Some trust in chariots and some in horses,
but I and my family trust in the name of Jesus Christ

06/11/2025

Ewooo things dey happen oo πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ God abeg oo

06/11/2025

Me singing love song to garri for coming through for meπŸ’“πŸ€£πŸ˜œ please drop a Heart πŸ’“ for garri eee 😜

06/11/2025

Ok oo get ready oo πŸͺ‚πŸͺ‚

05/11/2025

Una see me begin shout Jesus God of most high God, and Una no fit advise am to stop that kind of ri!sk Abi? πŸ˜œπŸ˜œπŸšΆβ€β™€οΈ

05/11/2025

Abeg wetin this man do this
nkita 😜😜

04/11/2025

Una too dey play oo 🀣🀣 I just dey look Una oo 🀣

04/11/2025

How you want take get m0ney wey go carry me go h€ll 🀣🀣

04/11/2025

Everything no be power oo wisdom is profitable 🀣

04/11/2025

That's why I dey like sleep for under bridge oo, fist time sleeping in a friends house she dey snore like chicken πŸ”πŸ˜œπŸ˜œ

04/11/2025

Make I see how the m0ney wey you get go track me go hell 😜😜😜😜 you will learn 😜

Address

Calabar

Telephone

+2348160347323

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when The Johnson's family TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to The Johnson's family TV:

Share