CruiseJaney

CruiseJaney Content creator 😌🧘‍♂️
(2)

14/09/2025

Some days sleep go just carry you quick, while some days you go need to turn 376 times , Hisss like 100 times, think about life like 1,000 times before sleep go later carry you by 4am 🥹, when others Dey plan to wake up 😭🤣

08/09/2025

Quitting alcohol is so hard oo 😪, yesterday this people drank wine at home , I didn’t take Cux it has alcohol 😭

04/09/2025

I wan start Ashawo next week , suggest for me busy junction wey I go see plenty customers 🙄

Stuupid Adult , where am I supposed to live , make I go rent hux when my mom is staying alone in a complete flat , onye ...
03/09/2025

Stuupid Adult , where am I supposed to live , make I go rent hux when my mom is staying alone in a complete flat , onye iberibe na for those una fit pressure 😌

All this while I was in Lagos , I know how lonely my mom was , As a Lastborn that I am is me and my mom for life , if I make money I go rent bigger and finer place for us too , If you Dey madd pls avoidd my dm make I no cursee u 🙏

01/09/2025

Where una Dey see Sugar daddy wey Dey press money 🥹

31/08/2025

Anyday Top biscuit go reduce Quality and taste , na that day una go hear my voice for this social Media 😒

Some people are madd I swear , what made you think insultingg me is the best way to get my attention 😭, like from wer to...
29/08/2025

Some people are madd I swear , what made you think insultingg me is the best way to get my attention 😭, like from wer to wer , who does that eeh Ndi facebook 🙄

After giving me restrictionss you still get mind they give me too much weekly challenge , Oga Mark na you go complete th...
29/08/2025

After giving me restrictionss you still get mind they give me too much weekly challenge , Oga Mark na you go complete the rest i don try 😒

29/08/2025

Boy wey no buy me pant Wan removee Am 😫

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when CruiseJaney posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to CruiseJaney:

  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share