MrLord col

MrLord col Ur blessings won't come directly from God. He wil pass it via Human being. U don't know dis person. So respect people u meet.✅ MrLord col Care ✅
(1)

17/02/2026

You won't realize you need new underwear until you're in a relationship 😁😁

16/02/2026

Omo how una take dey eat during heart break?😫😫
Omo yesterday na only 8 fufu I fit eat out of 9😔 I lost appetite 😫

15/02/2026

You said all men are the same and you are expecting Valentine gift 🎁

No worry u go cry 😂😂

15/02/2026

Please Knock before you open door Nobody dey wear cloth this period oo😂😂😂😂l

14/02/2026

happy Valentine Day guys 💕@

12/02/2026

Person wey make you h@te me, me and am don settle. You see say e no good to inherit person beef 😂😂

Address

Uyo
GOOD

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when MrLord col posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to MrLord col:

Share