21/03/2021
Lets check out the lyrics of Moti-Motivate by Dms Brothers👇
It boy SUPERKING
Yeah yeah
MOTIVATION
Voice it aloud Along side MEGAKIZZY
DARRELLY.....
Verse 1
Evryday we move on a street like a canoe
When we dey strike we dey move like a melo..
See all dis guy wey dey look down on me
Dem talk say i no make dis higher.
I pray to God evryday nd nyt
i no say one day me i co blow.
I want to drive on my own benzi
To show all dis guy wey dey look down on me
So Eryday,evrydy i go down on my knees,i pray to God oooo
Say evryday,evryday i look up on God
Say i believe in ur promise ooooo
Say Oluwa no fail me oooo,make my name no go down ooooo
Say Oluwa no fail me ooo,make my name no go down ooooo
Chorus:
Yahhhh..anything I do
Oluwa co stand by me..oo
We motivate to make u strong
But your courage will keep you going
If you fail..try again
There is no joy been in de floor
It don tarhh..wen I start my own
Small small I know I co make am oo
He co shock your enemies wen you make am
Bt if you fail Na happiness to them
Since morning u never chop
My broda walk as Na u chop pass
Try to confuse dem
Try to confuse your enemy ooo
Try to confused dem
Try to confuse your enemy oooeeeeeyahhh
Verse2
Hustle for money no be day Job.....
Nwan nnem na me dey talk no dey mess up.
Pikin wey no get sponsor suppose get e sense...
Papa God no go shame hustler for this street......
We co rule.....
We co high. .
See We must to make am.
If to say oluwa no go fit shame us too
No worry bro, moni go cm
We co bubble am.....
For this hustling
No cum,cum dey ask Google
If moni cm ahh we must to break bottle
We must to buy benz
See we must to break record
If na moni( we go make am)
If na pound&dollars...(we must get am)...
Chorus