Ekondo's comedy

  • Home
  • Ekondo's comedy

Ekondo's comedy Stand-up comedian
Content creator.. U hv got d best.. My limit ll never be predictable Amen🙏
Thank you..🖐️🖐️
(1)

Name: Emmanuel Ibeabuch Ahambaam
a stand-up comedian, actor and content

Special Day: 25 December
Born an brought up in akwa ibom state

State of origin: Abia state

Religion: Christian

Intention: my intentions is always on making people around me and the larger society happy😂😂through comedy

Remark: Trusting God for life, strength and the enablement..

13/12/2023

Follow for more follows..
Bck to bck..
No joke ooh..
In✌️..

17/11/2023

My Gee: Rip Rip no b for who die poor..
Poor man soul no dey rest in peace..😭😭

My Gee: No b to brush teeth for morning b dey problem u get food 2chop.. 🤣🤣

My Gee: sch fees dey expensive, ur pikin no still no anytng 🤣🤣

My Gee: u were dey go church only wen Dem dey share food. trouble go visit u only wen u no get money..🥴🥴

My Gee: U were dey gv ur life to Christ during altar call.. u collect ur life back after service devil dey ur bck..🤣🤣🤣

My Gee: Ur mate dey gym, muscle 💪 dey expand, u dey gym ur head dey big🤣🤣..

My Gee: speak In tongues u no gree, small rat climb for ur body dey next TNG na tatatatstahh..🤣🤣

My Gee : stay safe bro.. pls guys, like, comment, follow ND share my post..

My Gee:  There's time & season to every man..                  Time waits for no man, my guy ,                   No rush...
16/11/2023

My Gee: There's time & season to every man..
Time waits for no man, my guy ,
No rush, just wait for ur time.. for
God's time is d best❤️❤️..

No b who first run d win race.. bro
na who u d run with determines whether
u go win d race ...😔😔😔

My Gee: if u run wth ur enemies, na race e be..
But if u run wth God , na grace e be..
Who feel say e get sense, na foolishness
were God dey.. but who fear God 💪 na
begin of wisdom...

My Gee: make money, make money how many pple
dey ur mind 2help... D best investment 4life
na to help pple...🙏. Cuz if u born 2day, na
pple go carry u, ND if u die 2day na still pple
go bury u.. Abeg 🙏 try help pple..
Might b me, might b u, might b any one♥️♥️♥️

My Gee: Nevertheless, pls like, follow and share..
God bless u✌️...

No be to the carry stone... Omo u get food..🤣🤣♥️     Hello guys emmaekondo comedy is back, pls🙏 like, follow and share m...
14/11/2023

No be to the carry stone... Omo u get food..🤣🤣♥️

Hello guys emmaekondo comedy is back, pls🙏 like, follow and share my page.. I love u all❤️❤️❤️♥️💕..

Address


Telephone

+2349043995707

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ekondo's comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Ekondo's comedy:

  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share