Oflefle Roomote

Oflefle Roomote A daughter of Isoko and I'm proud of my culture,
Entertainer, a Digital creator.

30/05/2026

Abeg o my people I be local village girl o
Abeg I no be Citybabe o
So no dey expect me to act like Citybabe while I be local village girl E no dey work like that

SURE THING IS A WHAT

Oflefle Roomote OFLEFLE ROOMOTE Destiny Umukoro

30/05/2026

ISOKO TO THE WORLD 🌎
OFLEFLE ROOMOTE Oflefle Roomote @

28/05/2026

if you like dey there dey look me ayanye
that one na you con Sabi o
I don bath o

If at all say I dey shame you or one thing abeg you fit still change my ministry o e no bad o

28/05/2026

You don eat this food before and how long now? πŸ˜‚

Oflefle Roomote Destiny Umukoro

28/05/2026
28/05/2026

The end part go shock you hmm nawa

28/05/2026

Na wa o

Happy glorious birthday πŸŽ‚ to you darling I celebrate and wish you well πŸ™Oflefle Roomote
27/05/2026

Happy glorious birthday πŸŽ‚ to you darling
I celebrate and wish you well πŸ™

Oflefle Roomote

27/05/2026

So my people I don carry her reach home now o as na watin she wanted.

Imagine what my mum did πŸ‘‡

Oflefle Roomote

Address

Warri

Telephone

+2349065329464

Website

https://www.facebook.com/OFLEFLEROOMOTE?mibextid=ZbWKwL, htt

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Oflefle Roomote posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share