16/06/2025
Wetin happen for Benue, you hear am? Abi you see am?
You still believe in Naija?
After we say "may their souls rest in peace", what next?
Dem go get justice? Abi we go move on like others? ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜