Urhonigbe Pikin

Urhonigbe Pikin Personal blogger

25/10/2023

Mohbad friend don come talk weytin he eyes still see when he dey with mohbad...

22/10/2023

talk anoder one why davido go book hotel for for one year

22/10/2023

dey vex say why davido go carry that dirty boy call come lagos

22/10/2023

say na money he need to help people no be to do any endorsement

20/10/2023

Verydarkman man don reply efe carter back he say them need to use dangote cement tay cover efe front teeth... Episode 2

20/10/2023

Efe carter say verydarkman nor get sense...

19/10/2023

Daddy freeze still on the same.... Episode 2

19/10/2023

Daddy freeze say mohbad dead na spiritual problem 😔... Episode 1

16/10/2023

and Episode 3, she say if she catch verydarkman he go learn new things in a hard way, to talk he nor go fit open he mouth call her name again nawaoo for fake yansh 🤣

16/10/2023

women una dey hear the man so na yansh and breast na una fit bring to the table... Make una try get sense for just one day.

15/10/2023

and .....Episode 2

15/10/2023

and ....Episode 1

Adres

Eindhoven
1011

Meldingen

Wees de eerste die het weet en laat ons u een e-mail sturen wanneer Urhonigbe Pikin nieuws en promoties plaatst. Uw e-mailadres wordt niet voor andere doeleinden gebruikt en u kunt zich op elk gewenst moment afmelden.

Contact

Stuur een bericht naar Urhonigbe Pikin:

Delen