15/01/2026
Bayna Dey cam solve all dem problems dem yaβοΈ
1. You don Taya for Dey update you status everyday with the same products them right, you as vendor you worry for be on how for generate more sales Nrto on how for reach customers; Bayna go handle that for you easy.
2. β You get old bag, shoes, clothes or phone wae you wan sell, go sell am na Bayna.
3. β You wan buy da fine dress for the mami, Papay open the Bayna app and pick you choice.
4. β Or on a busy weekend you need a reasonable saloon for go make you hair but you nor able get, open the Bayna app and book any reasonable saloon service provider you choose.
Follow the tik tok account here
https://www.tiktok.com/?_r=1&_t=ZM-92wR4roGivD