Osama De Chief

Osama De Chief Stories|Entertainment πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡ΊπŸ‡ΈπŸ‡ΈπŸ‡± I create contents on news review, stories, events and comedy to give you maximum entertainment. Don't forget to follow me.

My only job is to keep you informed, educated and entertained with my contents.

The only victim here na Regina Daniel because I believe say her mama naim coerce the young Girl to marry this man. Na so...
11/04/2025

The only victim here na Regina Daniel because I believe say her mama naim coerce the young Girl to marry this man.

Na so many parents Dey push their pikin enter faya then later come Dey form victim

Ije Awele πŸ™
11/04/2025

Ije Awele πŸ™

11/04/2025

For my life I never imagine say a day go come where Regina Daniel go be the finger wey Dey Feed Oga Senator and now him wan bite that same finger ! Wonderful !

Once money wan finish lai dis, you go come sabi maths well well. Ah you go come get one special grace wey fit make you m...
11/02/2025

Once money wan finish lai dis, you go come sabi maths well well.

Ah you go come get one special grace wey fit make you manage 5k for 2 months meanwhile you blow 100k within a week before now. 😒

Abeg where this maths skills dey hide since ?

Merry Christmas To You All And Happy New Year, Incase I sell my phone, d way e be me now, na who don chop dey use phone ...
11/01/2025

Merry Christmas To You All And Happy New Year, Incase I sell my phone, d way e be me now, na who don chop dey use phone oo

to my farm

December dey look me.lai dis, person never fit save  even 2k for raining days, everyday come be raining days now 😭
10/31/2025

December dey look me.lai dis, person never fit save even 2k for raining days, everyday come be raining days now 😭

E reach my turn to be Uncle, things just cost anyhow 😒 Abi make I un-uncle myself ?
10/30/2025

E reach my turn to be Uncle, things just cost anyhow 😒 Abi make I un-uncle myself ?

Those days, before person waka 2 streets to e own street, e don see like 5k pick for ground, na wetin come happen now ? ...
10/29/2025

Those days, before person waka 2 streets to e own street, e don see like 5k pick for ground, na wetin come happen now ? Abi people no Dey loose money again?

If you Dey fit feed yourself at least once a day for this economy, you self no small, comont eye from people money and b...
10/28/2025

If you Dey fit feed yourself at least once a day for this economy, you self no small, comont eye from people money and bling bling for social media, count your own blessings.

If you never buy your house after you and your man fight and quarrel , you be Queen of the Coast (Karashika). Your Real ...
10/28/2025

If you never buy your house after you and your man fight and quarrel , you be Queen of the Coast (Karashika). Your Real Queen don buy house oo, clap hand for Jesus !

Once you post small pictures when you Dey enjoy small like this for WhatsApp status , you better get at Least   to settl...
10/27/2025

Once you post small pictures when you Dey enjoy small like this for WhatsApp status , you better get at Least to settle online police dem

My brother when your hand start to touch small small money,better dey careful with women especially if you dey abroad, b...
10/26/2025

My brother when your hand start to touch small small money,better dey careful with women especially if you dey abroad, because ordinary "Hello" wey you go tell woman like this , dem.don change am to harassment.

Dani Alves the former Brazilian ans Barcelona Player, was arrested because one smallie talk say him muegbe suegbe with am against her wish, na so dem sentence Dani Alves to 4 years prison, na later dem.later found out say the smallie matter no clear, reeks of lies and manipulation, now dem.don set Dani Alves free

Address

San Francisco
California City, CA

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Osama De Chief posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Osama De Chief:

Share

Category