Oberiri_Comedy

Oberiri_Comedy I am an epitome of comedy life.line! I do comedy differently with moral lessons & everyday wisdom.
(226)

09/14/2026

Realwarripikin You go mess with Effurun juju say Effurun na warri, see now you done dey obey the voices!

09/13/2026

Wait o! Those people wey dey change money for party, dem nor dey gbanskele their money? Fear nor fit let persin bring photo out self?

09/09/2026

I am still getting equipments and general logistics ready!
Lagos
&
Warri

Na which one you prefer with Akara and Bread?Custard with milk or Akamu (pap)with milk?
09/08/2026

Na which one you prefer with Akara and Bread?
Custard with milk or Akamu (pap)with milk?

We’re here! RN is here!
09/08/2026

We’re here!
RN is here!

Senator Ned! Is Reginald still a drug addict or only when she’s not with you? Manipulation is a thing!And you wey put ey...
09/08/2026

Senator Ned! Is Reginald still a drug addict or only when she’s not with you?

Manipulation is a thing!

And you wey put eye 👁️ for big things and no wan put in the work, only small pressure you don jump back because for your, marriage na escape route from hustle to flamboyance.

How Una see this matter?

RN Is here……
09/07/2026

RN Is here……

Them say dis Uk Nigerian born influencer don kpuff for vacation wey him and his wife go for Thailand wey go undergo surg...
09/06/2026

Them say dis Uk Nigerian born influencer don kpuff for vacation wey him and his wife go for Thailand wey go undergo surgery for Gbolæ enlargement!

You can’t please a woman o!
Man wey get bared like dis so, wey fine, woman no still satisfy?
So as e tall reach so na na short tool 🔨 e dey work with?

Person get money, get the ability to travel around the world na to impress woman come be im problem?

What’s your take?

09/05/2026

We will be the brain of reasoning going forward!

Tony Tetuila popularly know as, As you don jam my car Oyibo rekpete! I hope say im spill get a car? Because after dis hi...
09/04/2026

Tony Tetuila popularly know as, As you don jam my car Oyibo rekpete!

I hope say im spill get a car?

Because after dis hit track, we no hear from am ago o!

Make Una dey mind una confession o!

You know say after a car is involved in an accident, there is not no more movement. Everything is stalled….

Abeg una check on im.

Address

New York, NY

Telephone

+13475858036

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Oberiri_Comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Oberiri_Comedy:

Shortcuts

Share