Nenyetv AM RELATIONSHIP AND MARRIAGE ADVICE RS
A CONTENT CREATOR
LIFESTYLE CONTENT CREATOR
WE ALSO MAKE PEOPLE LAUGH
WE RUN ADVERT TOO
BIRTHDAY SHOUT ETC
(225)

07/20/2025

Me wey like to dey buy okirika as my wears now person wan carry me go abroad wetin I go come wear now because I fit jam the owner of the cloth chaii make una advice me oooo I just tire or I should leave the travel or should I go 🤣🤣🤣🤣🤣🤣👇👇👇👇🚀🛫️🗺️👗💃

07/20/2025

Gud morning to my kings and Queens in the building and happy Sunday to you all hope we all are going for the service 🐕‍🦺🐕‍🦺🐕‍🦺 oooo
Udogachi one love

07/19/2025

Gud night my face book people I wan go do dey do
Gud night everyone

Problem of kpekus and gbola every wer I don tire 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
07/19/2025

Problem of kpekus and gbola every wer I don tire 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

07/19/2025

My sister if you never see man wey go marry you look for any man wey dey knack you pack your load go leave with am small time marriage go mature 🤣🤣🤣👍👍👍

07/19/2025

Your oga increased your house help salary the girl come use out of joy go 💋💋 oga in front of the wife ,if you be the wife wetin you go do ooo

07/19/2025

Abeg you fit chop that gbola alone no go kpaiiiiiii yourself dear

This is time for breakfast make una come join me ooo💕💕💕💋💋
07/19/2025

This is time for breakfast make una come join me ooo💕💕💕💋💋

07/19/2025

Gud morning my people and happy weekend to us all enjoy your weekend to the fullest

FB don use me wella but he never wan settle me but na me and them we go kpaiiiiiii here ooo no leave no transfer
07/18/2025

FB don use me wella but he never wan settle me but na me and them we go kpaiiiiiii here ooo no leave no transfer

07/18/2025

Chaiii area don cast oooo see oil wey I buy for my hip enlargement my house help don carry go dey anoint my children as olive oil😂😂😂😂🥺🥺🥺🥺🥺😺😺😺😺

Fake people every wer because wat you say about people at there back Even with people you discuss with
07/18/2025

Fake people every wer because wat you say about people at there back Even with people you discuss with

Address

Torrington, CT

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nenyetv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share