Young Birds Records

Young Birds Records De ¥$£ is a of a Record label which help youth bring out there talent especially on music and it

05/22/2018
10/11/2017

very soon am gone be back

03/05/2017
09/20/2016

09/20/2016

Follow us on Twitter

09/14/2016

Y.B.R.... ..T shirt will soon be out

12/06/2015

10 STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK
1. You see identical twins, you
still dey ask 'na twins be dis'?
No bros, na picmix...lol
2. Nepa brings light and
everyone in the neighborhood
shouts 'up Nepaaa'! My guy ask
me, O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
3. You see person dey vomit, you
still dey ask am 'you no well'?
Em well, e juz dey practice how
to vomit.
4. You just wake up from sleep
person come ask you "you don
wake?"
No oh, I come buy bread wey I go
chop for dream.
5. You see woman wey born new
pikin u ask her "madam u don
born? " No ohhhh, she buy am
for OLX...
6. You greet person "good
morning ma" ! She ask, my pikin
you don wake????
no ohhhh, I dey sleep walk...
7. My guy ask me "O boy where u
dey?" I tell am say i dey bank, nd
him ask me "Wat is happening
there?"
Nah new yam festival.. *LMAO*
8. My neighbour sees me
opening the gates to drive out
and asks me, U dey comot?
Not at all... I be the new
gateman...
9. I dey watch film… my guy enta
come ask me "Guy na film u dey
watch?
No naa... I dey discuss with
Osuofia...
10.U see me dey chop indomie
come dey ask me, O boy, na
indomie u dey chop so?
No ohhhh... Na fried rubber band
mixed with thread.
As it stands now, abeg i need to
ask u one question, no vex abeg.
Shey na facebook be dis???

Address

No Mans Land
Washington D.C., DC

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Young Birds Records posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category