Tom-Tom Comedies

Tom-Tom Comedies it's about making you happy. If you followed me and I didn't pay back within 24 hours, unfollow me
(2)

10/03/2025

I no know no concern law o

Ur eyes go clear when them serve you free stony beans

But if you buy it from a registered business centre who have physical location

You will be free and the business where you bought from will carry the whole burden

So try dey buy from business wey dey registered and wey get physical location in case this kind tin happen

Your receipt go save u

Ignorance of the law is no excuse

02/03/2025

Which one be Clitocurrency again? 🏃🏃🏃

It's so cold down here in PH. The cold from snow is cooling but I can't seem to handle this
29/01/2025

It's so cold down here in PH. The cold from snow is cooling but I can't seem to handle this

My own opinion be say make everybody dry him dey. No boifriend, no galfriend. If Konji hold you, make you go dig hole fo...
18/01/2025

My own opinion be say make everybody dry him dey. No boifriend, no galfriend. If Konji hold you, make you go dig hole for plantain tree or wall pour am inside as we no fit trust anybody for dis Naija again.

Happy new year to y'all
07/01/2025

Happy new year to y'all

I go dey for who dey for me and go stop deying for who no dey dey for me. Thanks to all my amazing followers. Let's dey ...
03/01/2025

I go dey for who dey for me and go stop deying for who no dey dey for me. Thanks to all my amazing followers. Let's dey for each other . Let's grow together ❤️ one love

11/12/2024

This day shall bring double dose of Favour to you in all you do.
🙏🙏

09/12/2024

What do you call Paw-paw in your dialect?

26/11/2024

May you receive double dose of Favour this new week
🙏🙏

25/11/2024

You see those guys wey dey talk say dem no dey like other guys, na dem be the Chairman of other guys associations
🏃🏃

Only the genius who did their quantitative aptitude well can solve this. Solve to win 1GB data
24/11/2024

Only the genius who did their quantitative aptitude well can solve this. Solve to win 1GB data

24/11/2024

Be mindful of what you dish out to people. No one has it all.

Adresse

Abia

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Tom-Tom Comedies publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager