13/07/2025
This video pain me well well π’
Small boy wey no even reach 8 years, dem hit am with okada, e lose im leg.
Now na crutch e dey waka with, dey sell small things to help him family chop.
Me sef I sabi this kind pain. I lose my leg when I be 19. But this boy?
E never even start life⦠and e don dey carry all this wahala.
π Abeg, anybody wey fit help β NGO, social worker, doctor β make una help us find am.
E need prosthetic leg. E need hope.
π’ Tag anybody wey fit help:
This no be just story β na real life.
Help us share am. Make we give this boy better chance.